Elige una pista para reproducir
Oh yeah oh yeah yeahh
Boijake huh
Fine boy no dey pay
No more o
Me I go spray (bang bang)
For love o
I be humble
Wey I go fit to handle you eh
Amaklo
No dey give me kanzo cos
Sika y3 d3 papa
Nanso Odo ni wara o
Baby ever
Since I set my eyes on you
You make me dey misbehave (uh huh)
No fit to concentrate (uh huh)
Girl I go fit die on top your matter
(Ahh)
You make me dey misbehave (uh huh)
No fit to concentrate (uh huh)
Girl I go fit die on top your matter
(ohhh)
Come close
I say baby come near
Baajo eh
Drop it low atw33
As I try aim for your heart
Baby say don't you try
But as I park range for the yard
Baby said Come inside oh yeah
Sika y3 d3 papa
Nanso Odo ni wara o
Baby ever
Since I set my eyes on you
You make me dey misbehave (uh huh)
No fit to concentrate (uh huh)
Girl I go fit die on top your matter
(Ahh)
You make me dey misbehave (uh huh)
No fit to concentrate (uh huh)
Girl I go fit die on top your matter
(ohhh)
Aden na wo y3 me saa
Baby girl it's okay
You know I go love you die
Wherever you go dey (uh huh)
Aden na wo y3 me saa
Baby girl it's okay
You know I go love you die
Wherever you go dey
Sika y3 d3 papa
Nanso Odo ni wara o
Baby ever
Since I set my eyes on you
You make me dey misbehave (uh huh)
No fit to concentrate (uh huh)
Girl I go fit die on top your matter
(Ahh)
You make me dey misbehave (uh huh)
No fit to concentrate (uh huh)
Girl I go fit die on top your matter
(ohhh)
You make me dey misbehave
No fit to concentrate
Girl I go fit die oh yeahh oh nana nana na
Its Boijake yeah
Music for the Gyaldem