Elige una pista para reproducir
Dem dem naim my people sabi (This is the remix)
Dem dem everything na padi padi (Naija Ninja)
Dem dem naim my people sabi (Spinoff)
Everybody must know somebody to grow (Jaggy Jaggy)
Dem dem naim my people sabi
Dem dem everything na padi padi
E ba mi kigbe ole (Ole)
Ole (Ole)
Ole (Ole)
E ba mi kigbe ole (Ole)
Ole (Ole)
Ole (Ole)
E ba jam ole (Ole)
Ole (Ole)
Ole (Ole already the bush meat don catch the hunter)
E ba mi kigbe ole (Ole)
Ole (Ole)
Ole (Ole)
See one day bush meat go catch the hunter
See one day bush meat go catch the hunter oh
See one day bush meat go catch the hunter oh
Catch the hunter oh
Catch the hunter oh (Already the bush meat don catch the hunter)
See dem fly for dem aeroplane (Aeroplane)
On top all the pain my people maintain (Maintain oh)
I don tire to dey explain (Explain)
Pikin wey never chop sef complain oh (Complain)
Water light na yawa (Yawa)
Everywhere just black, no power (No power)
Only power na the one wey dem get
Wey dem use to oppress my people for the ghetto
What could be the answer
Could it be that we don't matter to them
Cause they chop my money your money
Every other person money (Everybody money eh)
E ba mi kigbe ole (Ole)
Ole (Ole)
Ole (Ole already the bush meat don catch the hunter)
E ba mi kigbe ole (Ole)
Ole (Ole)
Ole (Ole already the bush meat don catch the hunter)
E ba jam ole (Ole)
Ole (Ole)
Ole (Ole already the bush meat don catch the hunter)
E ba mi kigbe ole (Ole)
Ole (Ole)
Ole (Ole)
See one day bush meat go catch the hunter
See one day bush meat go catch the hunter oh (Go catch am e oh)
One day bush meat go catch the hunter oh
Catch the hunter
Catch the hunter oh (Already the bush meat don catch the hunter)
Dem dem naim my people sabi
Dem dem everything na padi padi
Dem dem naim my people sabi
Everybody must know somebody to grow
Dem dem naim my people sabi
Dem dem everything na padi padi
Dem dem naim my people sabi
Everybody must know somebody to grow
So jagbe ole let dem papa know
Jagbe ole let dem mother know
Jagbe ole let my people know
Jagbe ole cause dem thief the dough
E ba mi kigbe ole (Ole)
Ole (Ole)
Ole (Ole barawo)
E ba mi ki ole (Ole barawo)
Ole (Ole)
Ole (Ole)
E ba jagbe ole (Ole barawo)
Ole (Ole)
Ole (Ole already the bush meat don catch the hunter)
E ba mi kigbe ole (Ole)
Ole (Ole)
Ole (Ole already the bush meat don catch the hunter)
See one day bush meat go catch the hunter
See one day bush meat go catch the hunter oh
One day bush meat go catch the hunter oh (E go catch am)
Catch the hunter
Catch the hunter oh (Already the bush meat don catch the hunter)
Make I tell you my padi
You see this life is very funny (Funny)
Some people hustle for the money
Some people dem own na to dey jolly eh
See e gbo oun ti mo nso
If you never feel this pain then ko ma soro o
If you never seen it before
I will tell you it's a lie cause it is everywhere
Can't you look and what you see is what I saw
That's why I table all this matter on the floor
If I tell you say e ba mi kigbe ole
Even thief go dey follow dey shout ole oh he
Who be the thief who be the catcher
Who be the bush meat and who be the hunter
Who go come dey say e holy pass for the matter
Who go come dey say for thieving na him be the master
If you thiefy thiefy today
Tomorrow you go fit to thief no more
If you thiefy thiefy today
Tomorrow you go fit to thief no more l say
If you thiefy thiefy today
Tomorrow you go fit to thief no more (E ba mi kigbe ole o)
If you thiefy thiefy today
Tomorrow you go fit to thief no more
E ba mi kigbe ole (Ole)
Ole (Ole)
Ole (Ole barawo)
E ba mi kigbe ole (Ole barawo)
Ole (Ole)
Ole (Ole already the bush meat don catch the hunter)
E ba jagbe ole (Ole)
Ole (Ole)
Ole (Ole barawo)
E ba mi kigbe ole (Ole)
Ole (Ole)
Ole (Ole)
See one day bush meat go catch the hunter
See one day bush meat go catch the hunter o (e go catch am)
One day bush meat go catch the hunter oh
Catch the hunter
Catch the hunter oh (E go hold am na)
Barawo
Ay e go catch am
Sultan
Eh no be small thing oh
See as dem dey tell me say
Na so the bush meat go take confuse the hunter
Inside the bush and dem go come do fit catch themselves
Indomix (Already the bush meat don catch the hunter oh)