Elige una pista para reproducir

Jay Jay
London Jay
Shayo dey
Kele Dey
Cana dey
Shayo dey
Kele Dey
Cana dey
Give me the vibe make I scatter the place
London go loco don come back again
Dj play make we vibe
We in the club make you come my party
If you come my party you no go go back the same
Shayo dey
Kele Dey
Cana Dey
Cana dey is a mad vibe
Bad habeat on this beat is a banger
I dey smoke on this beat Italawa
Backwood on my hand I dey smoke pa
I dey smoke pa
Now we global
London Jay kill this beat dem go chop am
I dey smoke on this beat Italawa
Backwood on my hand I dey smoke pa
I dey smoke pa
Now we global
Na me run am
Na me dey run am
Na me run am
Na me dey run am
Na me run am
Na me dey run am
Na me run am
Na me dey run am
Na me run am
Na me dey run am
Na me run am
Na me dey run am
Na me run am
Na me dey run am
Na me run am
Na me dey run am
Wave zaddy
Na who carry speaker enter street go rap( na we run am)
Na me collect person serious banny lap ( na we run am)
Na who comot their teeth when them being dey cap
When we been dey pop na we tell them make them disembark
God punish anybody for this matter wey dey look me less
For this settings mehn I mean business
For the party mehn I need six girls
Serious relationship na big business
You fit dey spend make she dey pretend (Lifestyle jor)
For the pain take ibuprofen( learn well Jor)
For the pain you fit dey cocaine
Person wey do you bad thing go still do you again
Port harcourt boy how dey wan take dey whine me
Enter Lagos eko bannies Dey time me
You no fit whine me nothing concern me
Omo you know say my doings na God's timing
Wave
Na me run am
Na me dey run am
Na me run am
Na me dey run am
Na me run am
Na me dey run am
Na me run am
Na me dey run am
Na me run am
Na me dey run am
Na me run am
Na me dey run am
Na me run am
Na me dey run am
Na me run am
Na me dey run am