Elige una pista para reproducir
Why man gas do man evil
Wetin u do wey dem envy u
I do like I no look but I see u
All of us Dey gather find root of evil
Nobody can be u
My nigga only u fit to be u
I do like I no look but I see u
All of us Dey gather find root of evil
Spend more time alone I think better that way
Light something o I feel better that way
When ṣadé left me I remember that day
I been Dey bomb and I talk say maga must pay
Eli eli jah
Gimme unit to run my Metre
Gbedu dem want and d boy deliver
Gimme chance I Dey wonder
Why man gas do man evil
Wetin u do wey dem envy u
I do like I no look but I see u
All of us Dey gather find root of evil
Nobody can be u
My nigga only u fit to be u
I do like I no look but I see u
All of us Dey gather find root of evil
(It's a big difference between me and u)