Elige una pista para reproducir
This your soup sweet oh, I must to chop and constipate oh
For your love them go chai me, dem go try kpai me
But na you wey dey psyche me, for you I go waka go mali
Honey Bonnie you like it, the record play you go dance it
Times are hard you go stand it, your heart e be like atlantic
Ra ra ra ra ra
Eh eh, mama ma mama
Ra ra ra ra, ra ra ra ra
This your soup sweet oh, I must to chop and constipate ohh
Shack me pass Johnny Walker, oh, high me high me pass crack ohh
You be my favorite drug oh, I pray I no die of overdose ohh
Araba ribi raba raba
This love sweet pass sugar, ehh
For your love I go stand shit, I go keep malice
My cataract dey blind me, sugar, sugar, sugar
Honey Bonnie you like it, you rickle your waist, you dance it
This gbedu go stand shit, them dey hear am from bombe to florines
Raba raba raba
Eh eh, mama ma mama
Ra ra ra ra, ra ra ra ra
This your soup sweet oh, I must to chop and constipate oh
Shack me pass Jonny Walker oh, high me high me pass crack ohh