Elige una pista para reproducir
Extraordinary Supatee
Ji ji ji ji ji ji
Ya ya ya ya ya ya
You know say anytime wey I jump on the beat
I dey cook, e dey sweet
Ganusi you dey eat (ye)
Mr Dj put am on repeat
Gbemi de gbemi debe type shit
Charlie make you hold something
Bad energy ko fuckin
Time waits for nobody
Time waits for nobody
Wake
Ji ma lo ma sun
No space, make dem no chance you
Like anybody wey like you
Light anybody wey gas you
Wake
Ji ma lo ma sun
No space, make dem no chance you
Like anybody wey like you
Light anybody wey gas you
Ji Ji Ji Ji Ji Ji Ji Ji (wake)
Ji Ji Ji Ji Ji Ji Ji Ji (wake)
Ji Ji Ji Ji Ji Ji Ji Ji (wake)
Ji Ji Ji Ji Ji Ji Ji Ji (wake)
Ji my G
You like sleep
You no like money, dem no dey tell person
Oju ti di, Money I see
Sipping whikey with some ice
Sun bawo, not my thing
Anyhow anyway I dey Push my P
Love my thing, as I dey do my thing
Sure me say Oluwa go double my six
Charlie make you hold something
Bad energy ko fuckin
Time waits for nobody
Time waits for nobody
Wake
Ji ma lo ma sun
No space, make dem no chance you
Like anybody wey like you
Light anybody wey gas you
Wake
Ji ma lo ma sun
No space, make dem no chance you
Like anybody wey like you
Light anybody wey gas you
Ji Ji Ji Ji Ji Ji Ji Ji (wake)
Ji Ji Ji Ji Ji Ji Ji Ji (wake)
Ji Ji Ji Ji Ji Ji Ji Ji (wake)
Ji Ji Ji Ji Ji Ji Ji Ji (wake)