You dey see am
You dey see am
Just dey play
Dey play
Don't play
You all gonna learn
Nd you all gonna learn the hard way
Don't play
Wilsyn
I run my race
My brother run your race
Nobody go dey for you, my brother if u fail...
As I dey work, me I dey pray e eh
If I no get today, tomorrow must to pay
Na money I no get, I no kill person
I dey rough am alone, I no dey lazy
Sapa won turn to my own person
Lai Lai Lai Lai omo no vex me
Issa miracle working God aswear
I go shame poverty olomi lo ma re
Issa miracle working God aswear ee
And I go gbera tan enemies no go there
Unhhh uhn uhnnn uhnnn
Dey play my brother you go tey
If you no use your head, my brother e go late
Dey play my brother you go tey
If you no use your head, my brother e go late
I am sorry, for the girls wey dem say me am boring
Me I know myself I'm not holy
Owo ni mo wa ,me no get time for story eeeeeee
Holy father
Jah jah bless me eee
Make I no suffer cos it's getting harder
I'm on fire
Everyday men dey para
Dem dey pray make I fall but I no stagger
Lai lai
Issa miracle working God aswear
I go shame poverty olomi lo ma re
Issa miracle working God aswear ee
And I go gbera tan enemies no go there
Pele oooo
Dey play my brother you go tey
If you no use your head, my brother e go late
Dey play my brother you go tey
If you no use your head, my brother e go late