Elige una pista para reproducir
Between Efcc and FBI
Who dey dangerous pass
You never hear of village people
Tradition no be evil
No let any pastor advise you
Waitin belong to Caesar give to Caesar
Waitin belong to tradition give to tradition make you live Long
Top five work in Nigeria
Yahoo boy
POS
Hook-up
Beggar
Sportybet
You wey send money for girl she no come you come vex
Oyibo wey send money for you, you no go she no vex
50/50
Life na one
Do me I do you no day frown
You waste her time
She waste your time
We waste our time
Do me I do you no day frown
Top five work in Nigeria
Yahoo boy
POS
Hook-up
Beggar
Sportybet