Elige una pista para reproducir
Today
Is a good day
To be happy
Let the stress go
And
Let the blessings flow
What
You see
Is want you believe
And
What you see can
Be deciving
These days
Is so
Hard to love
And trust
What a crazy world
I go still
Dey do my thing
I go still
My run my race
I no
Go let them
Change my way
Even
Though
Them no like my way
I go still
Dey do my thing
I go still
My run my race
I no
Go let them
Change my way
Even
Though
Them no like my way
Jah got my back
Anything
They plan
Me jump and pass
It been longtime coming
Sit
Make I tell you story
They don't really love us
They don't care about us
Never never never
They never want us
So many times
So many times
Them neglect us
Couple of things
On my mind
I want money
I want fame
And
A fine kele
Wey go born me babies
Wey
Go dey honey
When
I feel lonely
I just
Wanna live my life
In harmony
I don't wanna
Fight nobody
Steady
I dey find
My money
God
Blessed my mummy
Today
Is a good day
To be happy
Let the stress go
And
Let the blessings flow
What
You see
Is want you believe
And
What you see can
Be deciving
These days