Elige una pista para reproducir
Inna me, inna me city
Inna me zone
We don't give love ah pity
It's on is own
Why na Titi?
Did you pull pant o? Why oh, why oh?
And if I reason the matter gan-an
Crayfish fit to dry for the catalog
I no fit judge wetin pass my law
Na crediting be the part I know
And ọmọ ọpẹ ti gbera tan
I don't need no sweather
Belle full bi Ifeanyi na acho
You be one I'm really for
Cruising in my space you know
I don't need no trouble now
You do me zazu
You do me wayo oh, whoa-oh, yeah
No heart break oh, no heart break oh
Wanna live a good life
I don see ṣege, I don learn ṣege
Just wanna live a good life
No heart break oh, no heart break oh
I don know as e dey go
To buy permit no be joke
Oh-ooh, yea-yea
Gban, gban, gban lo
Gban, gban, gban, gban, gban
Na who dey?
Enter for mummy's house
Jaga-jaga for mummy's house oh, ya
Mo dan, mo dan
Ọmọ ọba, jẹun to da, ko dan
Ṣo ri igbadun yii, maa jẹ 'til infinity
One man 'til infinity
Panda agility
Don't jazzing
No jazzing
It not fighting
Emi ọmọ logo ti n ba ṣaye faaji
Say I'm getting dollar, you dey feel my dark skin
Yeah-yeah, uhn
Ogologomaa-ah, Chineke
Why I no go higher, Chineke
I go dey go higher, Chineke
I go dey go higher
No heart break oh, no heart break oh
Wanna live a good life
I don see ṣege, I don learn ṣege
Just wanna live a good life
No heart break oh, no heart break oh
I don know as e dey go
To buy permit no be joke
Ooh, yea-yea
No heart break oh, no heart break oh
I don know as e dey go
To buy permit no be joke
Yeah, gban, gban, gban lo
Gban, gban, gban, gban, gban
Na who dey?
(MARQAI Mix)
Na who dey?
Na who dey?