Elige una pista para reproducir
Enter, you know it's on a level
Uh, uh, uh
Pray the enemy them a pree me
Me no fi envy nobody
Good name better than the money
What sweet mouth hurt a belly
See me I dey park in my Bentley
Omo, make you no dey test me
Up in my hood is deadly
And all my girl them sexy
Shey you get me?
Ah, ah, ah
Me no really mind what they say
I dey live my life everyday
I no get e time to waste
Unless you want to put my hand on your waist
I don waka go many place
Big boy Shatta Wale
I no dey move like that
If you dey move anyhow
Real life
This one na real life thin
All the struggle wey man don see
Make you talk to me nicely when you see me
Now I'm relaxing
On the beat man ah freelancing
The money dey for freestyling
Me ah king, me ah dynasty
Pray the enemy them a pree me
Me no fi envy nobody
Good name better than the money
What sweat mouth hurt a belly
See me I dey park in my Bentley
Omo, make you no dey test me
Up in my hood is deadly
And all my girl them sexy
Shey you get me?
Ah, ah, ah
And I go anything wey them say I no fit do oh
Steady blowing up their mind and wi no get no pistol
And I no criticize
Me just wanna have the time of my life
Money wey I get no be superstory
Real life
This one na real life thing
All the struggle wey man don see
Make you talk to me nicely
When you see me
Now I'm relaxing
On the beat man ah freelancing
The money dey for freestyling
Me ah king, me ah dynasty
Pray the enemy them a pree me
Me no fi envy nobody
Good name better than the money
What sweet mouth hurt a belly
See me I dey park in my Bentley
Omo, make you no dey test me
Up in my hood is deadly
And all my girl them sexy
Shey you get me?
Ah, ah, ah
Erh
Get me, ah, ah, ah
(Shey you get me? Ah, ah, ah)
Get me, ah, ah, ah
(Shey you get me? Ah, ah, ah)