Elige una pista para reproducir
I just dey, hmm
I dey on my own
Say wetin sup o
Both of you, hmm
We already know
You no fit comot?
Omo wetin dey concur
Wetin dey play for the dormot
Me I don tire for the matter
Everywhere scatter
They no fit talk o
Omo me, I dey on my own
When I see two love birds on the road
All of a sudden, I need a cuddle
Ah, is it normal, or am I normal
Jeje, I dey on my own
Why you dey do lovi duvi on the road
Omo me I go love o
Cause
Wahala for who no dey love
Wahala
Hm, wahala
Wahala for who no dey love
Wahala
Wahala(aahh ahh)
Wahala for who no dey love
Wahala
Hm, wahala
Wahala for who no dey love
Wahala
Wahala(ahh ahh)
Wahala for who no dey love
People are watching
As you both are touching yourself and gumming body
E no get the kind of oppression I never see
Hold each other snapping
Pyjamas is matching
Spending your allowance on Valentine, you're finished
You say it's for love so to you it's really nothing
Can't you pity us the single pringles, let us breathe
You don't want to gree
Is this how it's gonna be ey ey
So God when
When me I go love?
When me i go find somebody to peck
And to rub my chest
Make everything set o
God when
When me I go love
When will I put girl matter for my head
I bend if I spend
Dem go think say na meme for here
Omo me, I dey on my own
When I see two love birds on the road
All of a sudden, I need a cuddle
Ah, is it normal, or am I normal
Jeje, I dey on my own
Why you dey do lovi duvi on the road
Omo me I go love o
Cause
Wahala for who no dey love
Wahala
Wahala
Wahala for who no dey love
Wahala
Wahala(aahh ahh)
Wahala for who no dey love
Wahala
Wahala
Wahala for who no dey love
Wahala
Wahala(ahh ahh)
Wahala for who no dey love