Elige una pista para reproducir
Stress free life is all I seek
More money higher currency
Jaiye lo in everything
Better days me I wan dey see
As I dey pursue money
Make I nor lose anything
Anything wey go spoil my peace
Wetin go disturb my sleep
Bastard money like adeleke (deleke)
Which day I go dey ok? (Ok)
Every mallam with him kettle
Same pain you get, I dey face o
The more you look, the less you see
Problem nor dey ever finish
Jaiye lo make you dey happy
Take one bottle of Heineken
The more you look, the less you see
Problem nor dey ever finish
Jaiye lo make you dey happy
Take one bottle of Heineken
The more you look, the less you see
Problem nor dey ever finish
Jaiye lo make you dey happy
Take one bottle of Heineken
Imagination wan wound me (wan wound me)
This country wan kill me (wan kill me)
Somebody please help me
Last last na me go still save me
Bastard money like adeleke (deleke)
Last last maybe we go dey ok
Na maybe I talk,I nor dey ok
To Dey ok,na to dey uk
As I dey pursue money
Make I nor lose anything
Anything wey go spoil my peace
Wetin go disturb my sleep
The more you look, the less you see (I dey see)
Problem nor dey ever finish (I dey work)
Jaiye lo make you dey happy (I dey chase)
Take one bottle of Heineken
The more you look, the less you see
Problem nor dey ever finish (finish)
Jaiye lo make you dey happy (happy)
Take one bottle of Heineken
The more you look, the less you see
Problem nor dey ever finish (Jaiye)
Jaiye lo make you dey happy
Take one bottle of Heineken
Ah yeah yeah yeah
Ye ye ye ye
BadMan J