Elige una pista para reproducir
Easy, easy, easy
Baba Shanumi
E, E, Baba
Baba Shanumi, oh, oh, oh
Roll on
Baba Shanumi
E, E, Baba
Baba Shanumi, oh, oh, oh
Amin
The bank don dey ask where I they see money
Make my main man, no go tell on me
I get like nine lawyers, wey dey check on me
If it's Sup, they go come for me
Jagga, jagga, gone with plenty money
Even your baby self, they bend, for me
We dey for Magic City we they spray money
E
Badura, BT, Mommi, me
Ojojumolo, Badura Amin
They no fit and tension me
All the boys, they just cack for my junction ni
I just they spray money
What you telling me?
If no be funds, don't check on me
Lovish boy, pretty girl, twerk for me
Uh, uh, uh, cause the bank on me. Shanumi
E, E, Baba
Baba Shanumi, oh, oh, oh
Roll on
Baba Shanumi
E, E, Baba
Baba Shanumi, oh, oh, oh
I wonder, I wonder, ayah
Beat the case and we no see trial
Run my backwood, I'm getting higher
Smoke my sorrows and say goodbye, yeah
Me like Cheetah and no fit tire, yeah
Day and night and we chasing wire
Update, share am like Flyer
Only the real ones are getting higher
Baba Shanumi
E, E, Baba
Baba Shanumi, oh, oh, oh
Roll on
Baba Shanumi
E, E, Baba
Baba Shanumi, oh, oh, oh