Elige una pista para reproducir
Make we Faaji
Oh no no no
Oh no no no
Oh lo lo lo
It's another day ooo
And she want to stay ooo
And I no get joy
I go pin you there
Oh no dis girl she want to go low
She wants it in a slow-mo
I'm so high and she don't know
Go low!
Iyawo mi (fine)
Shay you go bring it come dis side (high)
Shay you dey tease me or you shy (why)
Bring dis your body come this side
Oh no no no no
We must to party
We go gyrate
Me I no send nobody
See all Dem Boys Dem balling
All Dem girls Dem bouncing
With no burden
Come make I tell you something
You never see something
You never see something
Oh no
Now I feel so high
I'm feeling vibe
Dis one no be chaise
If you come to fight
We go bend and break your back
Make you no go do your self
Oh no no
Make we faaji
No coz trouble
Make we faaji
Oh no no
Make we Faaji
No coz trouble
Make we Faaji
No coz trouble
Iyawo mii (fine)
Shay you go bring it come dis side (high)
Shay you dey tease me or you shy (why)
Bring dis your body come my side
Oh no no no no
Iyawo mii (fine)
Shay you go bring it come dis side (high)
Shay you dey tease me or you shy (why)
Bring dis your body come my side
Oh no no no no
Where all dem ballers sitting right there
If you no get the money kanle
Gimme the money bag
I wanna have it all
Dis is enough for me yea
Dis life I no come waste time
Face what you doing Laide
Dis life go sweet you I pray
Iyawo mii (fine)
Shay you go bring it come dis side (high)
Shay you dey tease me or you shy (why)
Bring dis your body come my side
Oh no no
Kephy!