Elige una pista para reproducir
Hmmm
Life for here be like marry K
Make up your Mind or lose your steez
This one no be fairy tail
Where I come from war represents peace
We are all inna confra
You no fit carry gun make I carry stick
On a highway inna tundra
If you wan stop me you gatz reconsider
Fountain floor
On a holy ground way me I stand
Shine shine boy
The kind of lifestyle way them warn you about
On a Fountain floor
On a holy ground way me I stand
Shine shine boy
The kind of lifestyle way them warn you about
So many folks fell off on my way up
And now we waiting patiently for when the grind e go pay off
Those fucking days are gone
When all I gave was not enough
Them say we no follow
They only saw my wrongs
Dem say we can't get up
But now we Dey on tour
Life for here be like mary kay
Make up your Mind or lose your steez
This one no be fairy tail
Where I come from war represents peace
We are all inna confra
You no fit carry gun make I carry stick
On a highway inna tundra
If you wan stop me you gatz reconsider
Fountain floor
On a holy ground way me I stand
Shine shine boy
The kind of lifestyle way them warn you about
On a Fountain floor
On a holy ground way me I stand
Shine shine boy
The kind of lifestyle way them warn you about