Elige una pista para reproducir
Most times, I feel like I deliver
Holy Yahweh, save me from deceivers
(Save me from them, Holy Father, so I can overcome)
They say me no fit do am on my own
I no shake, 'cause na who give up dey mad
Mad oh
Mad oh, owey
Me elevating to the top o
Gene do do
I don go go
Only God know where I start and where me wan go
Ogene do do
I no stumble
Only God know where I start and where I wan go
Ey ey ey ey ey
Ey ey ey ey ey
Ey ey ey ey ey
Where I wan go
Ey eh ey ey ey
Ey ey ey ey ey
Only God know where I from and where I wan go go
Follow dance, the gbedu dey enter
Brother, you dey see me on top
Shani, you dey para before
Para before
I carry bag, una no say bye-bye
When e burst, dem laugh, I'm on top
I focus on God and the bag
Know say emilokan
It's my turn, I dey fire shot, ahh ahh
Una know say emilokun
Emilokan, Emilokan, Emilokan
Me elevating to the top o
Gene do do
I don go go
Only God know where I start and where me wan go
Ogene do do
Me, I no wan stumble
Only God know where I start and where I wan go
Ey ey ey ey ey
Ey ey ey ey ey
Ey ey ey ey ey
Where I wan go
Ey eh ey ey ey
Ey ey ey ey ey
Only God know where I from and where I wan go go