Elige una pista para reproducir
Manya manya I go manya manya for you
Manya manya I go manya manya for you
Manya manya I go manya manya for you
I go manyewu ooh ooh ooh yeh
Do me things wey nobody fit do I swear
(Do me jejeje do me je)
Show me love wey I no fit comprehend
(Comprehend hen hen comprehend)
You dey make me feel like say I dey craze oh
And I wan see your face oh face oh ahh
Omotena come gimme love
Come gimme love
Come gimme love Omotena
I swear Omotena
I go ride with you till the end of time oh
Come Omotena
Come gimme loving and good vibes ayy (good vibes)
I go ride with you till the end of time
Ooh
When nobody dey you stay (she stood by me ooh)
When e red omo say na only you gimme green light (green light)
Ooh
Girl I wan see your face
Ooh
Oh nanana eii
Love letter gimme gimme love letter
Want you more I don't want ti no bada
Gbemidebe like say you be dangbana
Eeii
Ooh come gimme love oh (come gimme love oh)
Eiyaah a yeh
Ooh come gimme love oh (come gimme love oh)
Eiyaah yeh
Klevarr dey here so
Eiyee, ahh
Make we go from the kitchen to the parlor
Many things I wan show you tonight
Do things wey Netflix go dey show am for night
I just wan dey
I just wan dey your side (I will stand by you ooh)
I just wan dey
I just wan dey your side ooh
Come gimme akonjii
I just wan when I call you
Make you answer me
Oh make I manyewu for you
Make I manyewu for you
Eeii
Omotena come gimme love
Come gimme love
Come gimme love Omotena
I swear Omotena
I go ride with you till the end of time oh
Come Omotena
Come gimme loving and good vibes ayy
I go ride with you till the end of time
Oh make I manyewu for you
Make I manyewu for you (ooh)