Elige una pista para reproducir

SOUNDZ - AGIDI
Funwon!
(Guarantee ahan)
(I guarantee ah ah)
Hmm
Since the day you show pon my radar
My body disorientate
I say make me come get your number
Make we fit communicate
Don’t wanna be your friend or your brother
Baby me i want to love you proper
Anything you want or require
Just say the word, i do
Ahn ahnn
So i say hello
I say are you well o
Well o
Girl mi o n shey smellos
And girl i no mellow
Mellow
I no won make you look me as a shy shy nigga wey no want to shoot my shot
Girl na why me i dey point my finger,i dey go straight to the point
Mo like bo se shey ibadi,bo se shey ibadi o
Omoge gimme chance l, ye ma se Agi, ye ma se Agidi o
Mo like bo se shey ibadi,bo se shey ibadi o
Omoge gimme chance l, ye ma se Agi, ye ma se Agidi o
Baby jo ma shey kole kole
I no go run away
I no go ferege
(Ferege)
Anything you buy me i go pay
Na your call i obey
I no go fade away ah
Na you fine pass for the area
Na you cause fever,cause malaria
Your body go put me for danger
But i no mind oh oh