Elige una pista para reproducir
Ehhe
I make her, ehhe
I make her ehhe
I make her sing make her ehhe
Nancy gum body oh ehhee
Wont let go ehheee
I fi take it slow ehhee
Lose control ehheeee
The way your body moving
Got me feeling really really naughty
Dun know make I give you kotti
Man a real bad man so i need a thotty
A real bad gyal wey go throw body
I go give am kpa kpa kpa
Gum body, kpa kpa kpa
She so lucky, then I jakpata
No shawty go dey make me feel like I no sabi
Ehhe
I make her, ehhe
I make her ehhe
I make her sing make her ehhe
Nancy gum body oh ehhee
Wont let go ehheee
I fi take it slow ehhee
Lose control ehheeee
Baby oh oya ready ready
I been craving fro ya heavy heavy
Got a sweet tooth for ya
I go be the reason for ya
Why you gum body oh ehhee
Call my name call my line
Looking like stars we align
Oh my baby oh
Baby oh
Ehhe
Call my name call my line
Looking like stars we align
Oh my baby oh
Baby oh
Ooh
(oh my baby oh baby oh)
Ehhe
I make her, ehhe
I make her ehhe
I make her sing make her ehhe
Nancy gum body oh ehhee
Wont let go ehheee
I fi take it slow ehhee
Lose control ehheeee