Elige una pista para reproducir
Chop Daily is recording
Ibi oju olomo o to
Je'n gbe e lo si Ibi oju olomo o to
Soundboy fii dgyal dem forever ah
My body dey hot o Sade
Want to give you soft o Sade
Make I love you tender
You be last card
I no dey rush o, oh na-na
E be like say you want to koba me (omo)
Me wey I wan blow globally
But if you no go tell nobody ah
Then I got no worries ah
Babc, come put it down on me (ah-ah)
Come put it down on me (ah-ah)
Me no nobody afi know whatsup
Nobody afi know was popping
Baby, come put it down on me (ah-ah)
Come put it down on me (ah-ah)
Me no nobody afi know whatsup
Nobody afi know was popping
Come put it down, down, down oh
Put it down, down, down oh
Put it down, down, down oh
Put it down, o di dan dan oh
Come put it down, down, down oh
Put it down, down, down oh
Put it down, down, down oh
Put it down, o di dan, dan oh
Fendi and Gucci na the next stop
Baby, look good, baby, dress up
We go pick two when I checkup on you oh
But, shey make we keep an on a low, low
Paparazzi go wan take photo o
Baby, come show for my side like pronto
When you come, you go ride my motor oh
Baby, come put it down on me (ah-ah)
Come put it down on me (ah-ah)
Girl nobody afi know whatsup
Nobody afi know whatsup
Baby, come put it down on me (ah-ah)
Baby, put it down on me
Nobody afi know whatsup
Ehn nobody afi know whatsup
Come put it down, down down oh
Put it down, down, down oh
Put it down, down, down oh
Put it down, o di dan, dan oh
Come put it down, down, down oh
Put it down, down, down oh
Put it down, down, down oh
Put it down, o di dan, dan oh
Ibi ojo olomo o, ibi ojo olomo o, ojo olomo o (yeah, yeah, yeah)