Elige una pista para reproducir
Emi superstar this my lifestyle
Change your style, different pattern
Bring your ass ko gbe idi wa bąi
Bro we're outside
Ita lawa (ita lawa)
Gbe wọn trab gbe wòn far,far (far,far)
Give dem trap,keep them trapped down
Give dem vibe,give dem lamba
Give dem nice sound
Monetize am
I go put my life put their last card
You and your guy
You and your partner
Put una house put una dad farm
If you like loose guard am
Na your own be that one (mi brrr, you bad)
Dem no fit see am buy
Dem no fit see am buy
Dem no fit see am buy (dem no fit see am buy)
Dem know say me I bad (dem know say me I bad)
I no get lookalike (guy you bad)
Dem no fit look am pass
Dey know I got wings, I fly eh
Dem no fit see am buy (eeehhh)
Dem no fit see am buy (ehh)
I no get lookalike
I just want live my life (yeahhhh)
I wan buy things I like
I no follow dem fight jhor
I just wan speak my mind
I no wan shit my fans
I don't want string attached
I no dey do hashtag
I no fit trust dem guys (paow)
Mae dem no skip the ad jhor
Mae dem just hit the like
If dem no love me fine (but)
Mae dem no wish me bad
Mo le drop hit bai
Ki'n de tųn go offline (loud)
Whenever I cross your mind
Mae dem go stream my jam (go stream Yan Yan)
I go put my life put their last card
You and your guy
You and your partner
Put una house
Put una dad farm
If you like loose guard am
Na your own be that one
Dem no fit see am buy (no fit see am buy)
Dem no fit see am buy (u no fit see am buy)
Dem no fit see am buy (how)
Dem know say me I bad (mad)
I no get lookalike (lookalike)
Dem no fit look am pass (u no fit look am pass jor)
Dey know I got wings,I fly (I guess I lied about that)
Dey know who do am pass
Dem no say me I bad (ouch)
I no get lookalike
Dem wan beat me,as how now
Dem wan beef me,na cow (mtcheeew)
I get CC, my guy
Na who sing this (shazam)
You no fit be my wife nah
I just wan see your pata
I just wan hit your backside
Can we just have a nice time (can't we just have a nice time)
Dem no reachhhh na cap
Dem no fit wu Wallahi (wallahi)
Dem no fit dim my light (eh)
Dem no fit kill my vibe (ehh)
Dem no fit stop my shine (my shine shine)
They don't mean it na prank (their papa)
Dem no fit talk am outside
Dem carry am put am down
Dem no fit see am buy
Dem no fit see am buy (eh)
Dem no fit see am buy
Dem no fit see am buy
I no get lookalike (ha ha)
Dem no fit look am pass
Dey know I got wings, I fly (high)
Dem no fit see am buy
Dem no fit see my type
I no get lookalike