Elige una pista para reproducir
I don tire
Dey do forgive and forget
Step on my toes
You go know say I dey vex
I tear wire
Baby I no be correct
You go collect
Collect collect
You go collect
Collect collect
You go collect
Collect collect
Collect collect
Collect collect
You go
Cyant bada with too much talking
Them a watch I dey pree dem stalking
Ou
I no dey blame them
Ou
A lot of pretense o
What you gonna do
What you gonna do
Attitude
I'm too rude
Talks too much
Nothing new
I don tire
Dey do forgive and forget
Step on toes
You go know say I dey vex
I tear wire
Baby I no be correct
You go collect
Collect collect
You go collect
Collect collect
You go collect
Collect collect
Collect collect
Collect collect
You go
You no really wanna see my bad side
No go even get there if you act right
Play with my emotions and it's on-site
Don't test no mess with me
Only soft life that welcoming
I don't give a fuck who I'm offending
Catching flights and healing
Sorry o
I don tire
Dey do forgive and forget
Step on toes
You go know say I dey vex
I tear wire
Baby I no be correct
You go go collect
Collect collect
You go collect
Collect collect
You go collect
Collect collect
Collect collect
Collect collect
You go