Elige una pista para reproducir
Ster K, MSK
Ooh, Na you dey burst my brain
Na you dey burst my brain
Baby you are dangerous, I said that you are marvelous
Na you dey gimme pressure
Dey gimme gimme pleasure
Honey you are dangerous, I said that you are marvelous
Na you dey gimme pressure
Dey gimme gimme pleasure
The girla tickling my body
I like the way you put the feeling for my body
E con dey be like say I get plenty honey sugar for my body
This kind feeling go make me Pari. my body
I like the way you put the feeling for my body
E con dey be like say I get plenty honey sugar for my body
This kind feeling go make me Pariwo
Pariwo, ehh Pariwo
Ehh Pariwo, ehh Pariwo
O Pariwo, ehh Pariwo, ehh Pariwo
Baby girl, can I find someone like you
Wey too fine, wey go be my babe and boo eh
I, I, I will never never never leave your side
Baby, I will never never never leave your side eh
Girl, I will never never never leave your side
I will never never never leave your side
Orente, make we just dey rendezvous, voo!
You too fine, can you be my babe and boo ehhhh
I, I, I will never never never leave your side
Baby, I will never never never leave your side
Girl, girl, I will never never never leave your side
Never never never never leave your side
Ehh Parwo, O, pariwo
Ehh Pariwo, ehh Pariwo
O, Pariwo, ehh Pariwo ehh Pariwo, ehh Pariwo
Eh Pariwo
Oo girl (ster girl)
Chai! Ah!
Na you dey burst my brain
Na you dey burst my brain
Ah, ooo, baby