Elige una pista para reproducir
Chibuike been say
Em just wan go play
On a saturday
For PH wey we dey
Dem bn come again
And dem bn shoot again
Police man wey be say
Suppose dey keep us safe
Na who know say Chibuike go die
Ta lo mo pe officer ti high
Mama faint papa don dey cry
One life but the cops cut the time
E fit be me
E fit be you
E fit be your brother
E fit be anybody o
E fit be me
E fit be you
E fit be your brother
One life but the cops cut the time
Another one just die
Another brother gone
I hear the mothers cry
I hear the father mourn
Oh what a country I
Was here raised and born
Bro the country hard
Why we cry to God
Baba God
Shey you dey see
Shey you dey look
As your people dey do
See they wan put us for jail
They say we breaking the rules
We breaking the laws
Give them a round of applause
Na who know say Chibuike go die
Ta lo mo pe officer ti high
Mama faint papa don dey cry
One life but the cops cut the time
E fit be me
E fit be you
E fit be your brother
E fit be anybody o
E fit be me
E fit be you
E fit be your brother
One life but the cops cut the time
One life but the cops cut the time
One life but the cops cut the time