Elige una pista para reproducir
Agilika, my ikuku
What to do you?
I'm feeling you, oh, say no more
Ko bulu by your delulu
Your tru-lu-lu
My pariwo ni suru
If Jackie Appiah fit be my baby
I fit kraze(craze) otapiapia ah
I go still do wetin dey my mind oh
Olima Paulima
(What shall I render thee?)
Oh Paulima
(What is my peace offering?)
I yo-yo-yo
(No more jagbajantis, you dey kpai me low-key ah)
Paulima
(What shall I render thee?)
Oh Paulima
(What is my peace offering?)
I yo-yo-yo
(No more jagbajantis, you dey kpai me low-key ah)
Paulima
(What shall I render thee?)
Oh Paulima
(What is my peace offering?)
I yo-yo-yo
(No more jagbajantis, you dey kpai me low-key ah)
Paulima
(What shall I render thee?)
Oh Paulima
(What is my peace offering?)
I yo-yo-yo
(No more jagbajantis, you dey kpai me low-key ah)
Yo-yo-yo-yoo, yo, yoo-ah
(You dey kpai me low-key ah)
Yo-yo-yo-yoo, yo, yoo-ah
(What shall I render thee?)
Yo-yo-yo-yoo, yo, yoo-ah
(You dey kpai me low-key ah)
Yo-yo-yo-yoo, yo, yoo-ah
(You dey kpai me low-key ah)