Tattoos
Rollys
Ice on ma neck
Cos am am foreign
Ah pull up in ah
You can afford me
D matter no dey loud
Shay na Reggie
Catching flight
Make you comot for ma airspace
Most of you thought i wasn't really gonna make it
Many betray ma trust now looking for redemption
Bt dem fi know the truth and never mention
Na ah be balling your gal calling me baby
She gat ah tatoo of ma name down her belly
She be calling and chatting me on a daily
Oh shit woops da be crazy
Ten gold rings now fingers feeling heavy
I still raise it to the sky cos i still look up to the heavens
Lifestyle flashy
Goons on ma side gal dem na naughty
Shawdy looking for for friends to get cocky
Am just living for d moment
Whereas she's getting dirty
Signing deals
Making moves
When d blessing dey come
Shay na times two
Tattoos
Rollys
Ice on ma neck
Cos am am foreign
Ah pull up in ah
You can afford me
D matter no dey loud
Shay na Reggie
Tattoos
Rollys
Ice on ma neck
Cos am am foreign
Ah pull up in ah
You can afford me
D matter no dey loud
Shay na Reggie
Ama tell you one time
And no more then its over
Ma eyes stocked
On the bread
Na who dey make tea
Ain't talking bout the breakfast
Of course na we dey run street
Bang bang who's off jewelry store
Now am heading for championship
Ma neck is heavy asf
From all this Lifestyle investments
I keep grinding sleep and making exchange with da devil
Ah burst brain ah burt muscle
Ah can't lie
You run mouth ah burst bottle
Still i no lie
Shay na when market dey
Dem dey know who dey talk d last price
If na good vibe you dey find
Omo na we dey sell for pump price
Say na who dey form actor
See me see hard core
Mr senator no dey dey
Shay we dey world tour
So am just feeling ma self
Ah gat to carry my self
No be borrow pose we do
We just dey butter the dread
Make e no be as if we ginger
Na we dey bling for d place
Tattoos
Rollys
Ice on ma neck
Cos am am foreign
Ah pull up in ah
You can afford me
D matter no dey loud
Shay na Reggie
Tattoos
Rollys
Ice on ma neck
Cos am am foreign
Ah pull up in ah
You can afford me
D matter no dey loud
Shay na Reggie