Elige una pista para reproducir
Rolling my Cana
I no dey like palasa
No be by power
I roll it like shawarma
Me I like Ghana
But I no dey like Ghana loud
Toh me I para
To ba toh mi na palava oh
Crush and roll one while we jamming in the party
Then I light it slowly
I Dey shayo but the cana make me iray
So I light it slowly
Ile Aye
Ma lo sun gbagbe
Ma ma garaje
Padi mi trabaye lo
Ile Aye
Asan ni ma gbagbe
Jaye mi ko kan aye
Padi mi trabaye lo
I know all the girls
They wan whine fi this
Run from the girls
They wan snap me pics
To the sky no visa catching trips
Legalize it please
Me no like police
I Dey run from the ones
Wey wan nack me bills
And the ones wey dey form
Them dey give me chills
I dey stick to my green
Never popping pills
Legalize it please
Me no like police
Oro mi lonso
Elejo wewe lori whatsapp
Won le mo what's up
I go flex till I reach my Bus stop
Ile Aye
Malo sun gbagbe
Ma ma garaje
Padi mi trabaye lo
Ile Aye
Asan ni ma gbagbe
Jaye mi ko kanye
Padi mi trabaye lo