Elige una pista para reproducir
Make I try to enter well
Even if I no enter I go bless am with fire
I know I go burss one day
I know them go ask question
No long talk
Cap too much
High tension
Ahhh
Holy fire fi dem
You know I'm your president
I always Dey represent
Repertoire
Sharp shooter
Holy fire fi dem
Me enter your resident
Them no me I steady ball
Delima
Leg over
I command the entire
Entire convoy e
And you know say I Dey enter eye
I command the entire
Entire convoy
And you know say I no like wahala
Nowadays I just dey face front I
Never look back before I go turn salt I swear
My matter be like full frontal
Or maybe pure water with the way some people carry me for head
I observe and I lay down plans
Come correct oya give man chance
Na hot furnace when I spit my bars And na big problem if you no get fan
Stay focused and I never loose track
Cuz na big fuck up if I ever loose guard
I pray to God and still dey work I face forward
Even if kele wey get big nyash pass
But sometimes sha I go set compass
I like this girl with a big bumper
If I Drop small bar she go fit off pant
She dey read my mind with her eye contact
Yeah
Rasta man
Ganja man
They know me I'm Black Santa man Any question I answer man
Only making money money moves cuz y'all know I'm not a dancer man
Look
They want beef with a gangster man But when I start now they go say na false alarm
So I go calm down cuz I don't have time for that
So make I chill na only money dey my mind
(On God)
Holy fire fi dem
You know I'm your president
I always Dey represent
Repertoire
Sharp shooter
Holy fire fi dem
Me enter your resident
Them no me I steady ball
Delima
Leg over
(Fake vibe I go isolate)