Elige una pista para reproducir
Loving on me touching on me
Make you no go play me coni
All I want is you uh uh
Drive me crazy every nighti anytime we skaki bodi
You know I fit kill for you
Loving on me touching on me
Make you no go play me coni
All I want is you uh uh
Drive me crazy every nighti anytime we skaki bodi
You know I fit kill for you
Que sera sera
Oh mah sarah
Wetin go be it must be
No woman no cry
Que sera sera
Oh mah sarah
Wetin go be it must be
No woman no cry
Kele dey when be say real money no day
That one fit dey carry go meet popsi
Buy what she wants
Money really dey
She no know before so why she come still stay
Talking to myself
Could this be the one, is this all I want Is she even right for me at all talking to myself could she be the one is she right for me
Or she's just an industry babe
Come into your heart through the front door
Fall out through the back door
Love is not an option
Gotta know she's not yours
When she walk out that door
All the strings just fall off she's in her hoe phase
Loving on me touching on me
Make you no go play me coni
All I want is you uh uh
Drive me crazy every nighti anytime wey we skaki bodi
You know I fit kill for you
Loving on me touching on me
Make you no go play me coni
All I want is you uh uh
Drive me crazy every nighti anytime we skaki bodi
You know I fit kill for you
Que sera sera, oh mah sarah
Wetin go be it must be
No woman no cry
Que sera sera
Oh mah sarah
Wetin go be it must be
No woman no cry
Loving on me touching on me
Make you no go play me coni
All I want is you uh uh
Drive me crazy every nighti anytime we skaki bodi
You know I fit kill for you