Elige una pista para reproducir
I can't tell you all I'm feeling inside
If I tell you you got to decide
Do you want more problems or peace of mind
It's been long wey I dey fight this fight
And right now i just dey catch up the vibe
Wont let anybody mess up my mind
I am one of a kind
You no fit stain my white, dim my light ya
Oh I
I go dey stand on my ten toes
If them tire them go seat down
Enemies self don dey come close
Uhh
See on God
We go do stuffs
Them go doubt us
But we no go stop
We got juice in the tank
Make them go rest
Make them shut up oh
I keep my eye on the price
And I no send
I dey focus
We dey always go harder
We don't fuss
We don't rush
Oh oh I yeee
If energy bad we go fumigate
I too focus and I dey concentrate
Sability I dey run the place
No dulling o we make them jubilate
See our sanity tight we dey cordinate
We get style na we dey run the game
Person wey dey dull we eliminate
Energy center make we dominate
Oh lord
See my life dey for your hand
Me I know say you gat my back
Anything when them dey plan
Come check am for me
Oh lord
See my life e dey for your hand
Me I know say you gat my back
Anything when them dey plan
You go fight am for me
Say I put my worries on the side
Wont let nobody chop my eye
Cos I know say this world is mine
I give it all regardless
I been on my shit all night
Doing my thing how I like
Behind this face is a scare
But I thank God for always
Keeping my head up
Oh I
I go dey stand on my ten toes
If them tire them go seat down
Enemies self don dey come close
Uhh
See on God
We go do stuffs
Them go doubt us
But we no go stop
We got juice in the tank
Make them go rest
Make them shut up oh
I keep my eye on the price
And I no send
I dey focus
We dey always go harder
We don't fuss
We don't rush
Oh oh I yeee
If energy bad we go fumigate
I too focus and I dey concentrate
Sability I dey run the place
No dulling o we make them jubilate
See our sanity tight we dey cordinate
We get style na we dey run the game
Person wey dey dull we eliminate
Energy center make we dominate
Oh lord
See my life dey for your hand
Me I know say you gat my back
Anything when them dey plan
Come check am for me
Oh lord
See my life e dey for your hand
Me I know say you gat my back
Anything when them dey plan
You go fight am for me
Say I put my worries on the side
Wont let nobody chop my eye
Cos I know say this world is mine
I give it all regardless
I been on my shit all night
Doing my thing how I like
Behind this face is a scare
But I thank God for always
Keeping my head up