Elige una pista para reproducir
Yea yea yea yea clear road owon pé
Yea yea yea yea yea yea yea yea
Clear road owon pé
CL icl I got money on my mind
Money on my mind
Money on my mind
Clear road owon pé
Got the eyes of the evil ones pree me but me I no fear
Oluwa lonshey I dey for lekki epe highway e clear
Money coming in ste ste ste ste ste
How e go be maye are you there
She tell me say paste wallet address
K dolls confirmed Alicia Gad bless
Olopa I'm innocent
Abi you see me for the settings
I Dey with Zaylevelten and mayk in the back of the cruiser swervin
Igbo na crime shey I kill person
Cause we no send we go dey recieve lesson
Everyday we fave stop n searching
Exhibit cast so we gats to remit before exing
Ah I don dey used to this
You collect money still take my weed
Collect money still take my p
Collect money still take backy
Wey we for use roll 7g (uh)
Got a lotta energy (ah)
Crushing on a bad bitch
On a rampage, I'm a menace (uh)
Rico! Origo! We no dey fuga
Gidi Kpo
Me and you go fight if you play with my moola
Smoke Igbo, give my boy 3-0 for FIFA
Chinko got my Chinese bitch on that Cana
Yes I know you hard but I'm just harder
You don't want no problems you don't want no kwanta
Yes I know you hard but I'm just harder
You don't want no problems you don't want no kwanta
I Dey knack on your babe I no cum early
She squirt she blow up like some confetti
Container land and it's coming heavy
I Dey ball on them like I'm Cole shesney
My lil shi fight like she Tom Jerry
Up all night I Dey bomb steady
Gbedu na banger already
A2aktive 10ski save me
Me I no dey cap I no dey pompous only money on my mind
Me I wanna tasan me I wan shine
I wanna rabba and I want it on time
If na money matter call my line
If na puna If e come e go cry
Beta style no be chais wallahi
Active all night
Till the morning time
Yea yea
Olopa I'm innocent
Abi you see me for the settings
I Dey with Zaylevelten and mayk in the back of the cruiser swervin
Igbo na crime shey I kill person
Cause we no send we go dey recieve lesson
Everyday we fave stop n searching
Exhibit cast so we gats to remit before exing
Ah I don dey used to this
You collect money still take my weed
Collect money still take my p
Collect money still take backy
Wey we for use roll 7g (uh)
Got a lotta energy (ah)
Crushing on a bad bitch
On a rampage, I'm a menace (uh)
Rico!