Elige una pista para reproducir
Girl this your loving e Dey do me something
You gat me running like am supersonic
Your blood tonic e Dey gimme energy
(Gimme energy)
Girl this your loving e Dey do me something
Your macaroni is the sweetest something
You gat me running like am supersonic
Oh my baby just fire Dey go
Fire Dey go
This your loving is touching my soul
Oh my baby just fire Dey go
Fire Dey go
This your loving is touching my soul
Yo Hee, imma na nwa bukwa Nkem
Shawty di sharp, ivu nine obu bu Nkem
Sweet like honey, okwi ima na Asa bu utom
Ona agbaka mu isi when I fire Onakpor Afam
Nneye ya oku, ona si mu nigga fire on
I'm gonna keep going nonstop untill I'm done
Osimu are you tired Nsiya no till I cum
Me I be like rocket & na steady fire on
Oh my baby just fire Dey go
Fire Dey go
This your loving is touching my soul
Oh my baby just fire Dey go
Fire Dey go
This your loving is touching my soul
Na you go be my monalisa
Kind love wey go cure my fever
No go play me fifa my love
Oh my baby just fire Dey go
Fire Dey go
This your loving is touching my soul
Oh my baby just fire Dey go
Fire Dey go
This your loving is touching my soul