Elige una pista para reproducir

Yo
Ruu...
Its Hotbillz Empire Baby
Its another one, Byno yeah yeah yeah yeah
Hotbillz
Baby tell me anything I do for you
The money dey tell me why I go Kaku
True to God o, I don fall for you yes
Can't deny I they sing this song for you
Nobody can love you like I love you baby o
I say one day them go come buy our Asoebi o
No mind them all the People wey dey Jealousy o
Baby munagi eh eh Titilailai
Anytime you need some loving, I Dey I Dey
Baby I cover you ye, I Dey I Dey
January to December le, I Dey I Dey
Nothing do you o ye, I Dey I Dey
Anytime you need some loving, I Dey I Dey
Baby i cover you ye, I Dey I Dey
January to December le, I Dey I Dey
Nothing do you o ye, I Dey I Dey
Baby take my ATM and you can Swipe
Take your friends shopping do as you like o
Money they no need to Compromise
Hotbillz for you my Forever Valentine Valentina eh
Nobody can love you like I love you baby o
I say one day them go come buy our Asoebi o
No mind them all the People wey dey Jealousy o
Baby munagi eh eh Titilailai
Anytime you need some loving, I Dey I Dey
Baby I cover you ye, I Dey I Dey
January to December le, I Dey I Dey
Nothing do you o ye, I Dey I Dey
Anytime you need some loving, I Dey I Dey
Baby i cover you ye, I Dey I Dey
January to December le, I Dey I Dey
Nothing do you o ye, I Dey I Dey
Girl you make me Speak in Tongues for you
Make me Speak in Tongues for you...
Byno Yeah, Hotbillz
Call On Me Anytime, I Dey For you
Anytime i Dey for you
Anytime i Dey for you, Baby Uhhhh