Elige una pista para reproducir
WILEX
I come from a place
Deeper than the gutter
Grind everyday
Just to go higher
I'm all about the dollar
The hustle is for mama
Steady on my grind
Cos no other person worth am
You know how e dey go
247 I dey grind
I know say I be first son
And me sef I dey try
Just like Kolex Melo word
Na money I Dey find
Everyday sleepless night
It's not all about the ride
You know my pains I felt
And things I tell you for night
Oluwa na you I get
Make me sef I still shine
No matter the circumstances
Me I go be light
I'm born to be a winner
Never a loser
Start life with no father
Mama sell her wrapper
Just to make me a learner
Belive in my talent
I know one day I go prosper
Oluwa know the matter
I beg for your mercy
Make sin nor stop my blessing
I've got a lot of brothers
But I don't have a friend
I've made a lot of mistakes
And I'm trying to make amend
Life is a game
So nobody really care
I've been through a lot
And I thank God I'm still here
I've learned a lot of lessons
But I still dey count my blessings
I want to live my life
With happiness and no stressing
No stressing
I don't want no stressing
No stressing
I don't want no stressing yeah
I've got a lot of brothers
But I don't have a friend
I've made a lot of mistakes
And I'm trying to make amends
Life is a game
So nobody really care
I've been through a lot
And I thank God I'm still here
I've learned a lot of lessons
But I still dey count my blessings
I want to live my life
With happiness and no stressing
No stressing
I don't want no stressing
No stressing
I don't want no stressing yeah
Kolex Again
I'm going through a lot
But still I'm feeling grateful
I'm grateful cos I know
My God is able to
I'm still on the struggle
I'm trying to be stable
Na money I dey find
I swear I nor want any trouble
I believe in myself
And I believe in my voice
I'm heading to the top
Because I don't have a choice
I don't talk too much
Cos of the things wey I de think
I used to be a lover boy
But love cain me for street
For my eye e be like film
All because of iPhone 6
Love of my life
Nor love again
She made me like this
Now I'm all about my dreams
And the things I can achieve
The way I take dey find money
You go think say na greed
I'm focused on my future
I know I'm not a fool
E don reach four years
When I drop out of school
But soon I go resume
Cos I've got to be a lawyer
I've got to be a graduate
For the sake of my mama
I've got a lot of brothers
But I don't have a friend
I've made a lot of mistakes
And I'm trying to make amends
Life is a game
So nobody really care
I've been through a lot
And I thank God I'm still here
I've learned a lot of lessons
But I still dey count my blessings
I want to live my life
With happiness and no stressing
No stressing
I don't want no stressing
No stressing
I don't want no stressing yeah
I've got a lot of brothers
But I don't have a friend
I've made a lot of mistakes
And I'm trying to make amend
Life is a game
So nobody really care
I've been through a lot
And I thank God I'm still here
I've learned a lot of lessons
But I still dey count my blessings
I want to live my life
With happiness and no stressing
No stressing
I don't want no stressing
No stressing
I don't want no stressing yeah