Elige una pista para reproducir
For maximum enjoyment
Wanna make sure you rise up and dance to the good sound
Genuine and current music
No more, no less
No more, no less
No more, no less
Just dance to Fuji garbage
Hm, ah
I want to dance with my Gs
Mo ti n stan lati 1990
Mi o raye jati-jati
Bami wa awon girls to like to party
Me sef I dey gbadun baddies
On the weekend I dey travel out
Big baller bi Ansu Fati
Add everything what's the mathema-
My shima make sense (no less)
Tuntun I dey ja latest (no less)
Touch down and the town dey red (no less)
Omo butter wey dey try bake bread (no less)
My shima make sense (no less)
Tuntun I dey ja latest (no less)
Touch down and the town dey red (no less)
Omo butter wey dey try bake bread (no less)
Alapa stainless to n ja f'obirin (you dey play, don't bring your girl to the concert)
Sebi you see the settings see as e dey be (you dey play, don't bring your girl to the concert)
Emi, emi, emi
Emi l'aye mi
Emi, emi, emi
Emi l'aye mi
Emi, emi, emi
Emi l'aye mi
Emi, emi, emi, emi
Emi l'aye mi
Hey, second verse (ehn)
O le ri mi ni same circumstance
Ara no dey san on place second time
Moti seju si e, o tun wa second sign, pele
Second chance, second try, second dance
Second glass, second half, circumci-, you say circumci-
Yeah
Hello my dear (ehn)
Pele my dear (ehn-ehn)
Sweetie my dear (Hmm)
Darling my dear (ehn-ehn)
Honey my dear (ehn)
Darling my dear (ehn-ehn)
Rora my dear (Hmm)
Pele my dear (ehn-ehn)
My shima make sense (no less)
Tuntun I dey ja latest (no less)
Touch down and the town dey red (no less)
Omo butter wey dey try bake bread (no less)
My shima make sense (no less)
Tuntun I dey ja latest (no less)
Touch down and the town dey red (no less)
Omo butter wey dey try bake bread (no less)
Hello my dear (ehn)
Pele my dear (ehn-ehn)
My dear (hmm)
My dear (ehn-ehn)
Sweetie my dear (ehn)
Baby my dear (ehn-ehn)
Pele my dear (hmm)
Pele my dear (ehn-ehn)
No less, no less
No less, no less
No less, no less
No less, no less