Elige una pista para reproducir
Gidi bouncing
Gidi bouncing
Gidi bouncing
Eh
Bad energy o
Bad man no need bad energy oo (eh)
Please don't gum body o (uh uh)
Bad man no need bad energy o
Bad man get loko
Bad man get it loose
Bad man shaku like I'm poco
Bad man get loko
Bad man get it loose
Bad man do thing wey Dey don't know o
Bad man get loko
Bad man get it loose
Bad man shaku like I'm poco
Bad man get loko
Bad man get it loose
Bad man do thing wey Dey don't know o
Many of them say, them be talking bout me (bout me)
Many of them yarning bout me (at me)
Many of them hating on me (on me)
Now they wan try fams me (fams me)
Now them see me pon the top now
Them see me in a tele on a steady now
Many of them keeping on hating
Boy making cash, many of the wanna beef me
Ice on my neck now, Looking so drippy
Boy making cash, so body looking do icy yeh
Boy keep making all this money
Everytime I keep making all this money steady yeh
Many of them looking at me
Many of them tryna beef me, they wan try mock me
Everything is a blessing
Every mercy that I see yehh
Bad energy o
Bad man no need bad energy oo (uh uh)
Please don't gum body o (please don't gum body)
Bad man no need bad energy o
Bad man get loko
Bad man get it loose
Bad man shaku like I'm poco
Bad man get loko
Bad man get it loose
Bad man do thing wey Dey don't know o
Bad man get loko
Bad man get it loose
Bad man shaku like I'm poco
Bad man get loko
Bad man get it loose
Bad man do thing wey Dey don't know o
Bad energy o
Bad man no need bad energy oo
Please don't gum body o (please don't gum body)
Bad man no need bad energy o
Prestine sounds
Gidi bouncing
Bad energy o
Bad man no need bad energy oo
Please don't gum body o (uh uh)
Bad man no need bad energy o