Elige una pista para reproducir
Badman
Dossah
Seen a lot with my eyes
Done a lot with my hands o my brother
Just to blossom my life
Just to get what me need for my mother
In the dark I'm the light
In the belly of the beast I don't bother
Cause me Jah give me light
So me I pray and I bow to the altar
Ah! me live life on a low, on a low
Wetin I dey see pon the road, pon the road?
Everyday me grind for the dough, for the dough
Happiness a pree for my bro, for my bro
Badman me no dey play no dey joke, no dey joke
All me wanna do is get the dough, get the dough
Thankful for the things wey dey flow, wey dey flow
Cause abroso on this side like ebrow, like ebrow
No no
So me say the good life
Oh no the good life
We wanna live the good life
Oh yeah the good life
So me say the good life, good life
Oh no the good life
We wanna live the good life
Don't you want the good life
Jah be the reason o
The power within me
Came with a big win o
They never believed me
Nothing go piss me o
The happiness in me
Feeling the juicy
Ebe time nna season
Mese
Jah be the reason o
The power within me
Came with a big win o
They never believed me
Nothing go piss me o
The happiness in me
Feeling the juicy
Ebe time nna season
So we pulled up with the flex flex
Doing what I love o no dey vex vex
If I'm here today I'm feeling blessed blessed
Me Nyankop)n ne me strength
Many lessons wey I learn
So we pulled up with the flex flex
Doing what I love o no dey vex vex
If I'm here today I'm feeling blessed blessed
Me Nyankop)n ne me strength
Many lessons wey I learn
So me say the good life
Oh no the good life
We wanna live the good life
Oh yeah the good life
So me say the good life, good life
Oh no the good life
We wanna live the good life
Don't you want the good life?
So me say the good life
Oh no the good life
We wanna live the good life
Oh yeah the good life
So me say the good life, good life
Oh no the good life
We wanna live the good life
Don't you want the good life
Na na na naa
Na na na naa
Yeah
Na na naa
Na na naa
Another bad one na na
Dossah di badman na na
Another bad one this