Elige una pista para reproducir
They call me Teegod Baeby
Na thunder go answer u
Na amadioha go judge u for mi
And I go carry u go Benin city
All the witches go follow u for me
I've been playing on rules
You've been playing like we no get referee
I've been singing on key
U been dancing like u no like beat
I come dey wonder, say
What's the matter?
I just wanna know whyyy.., the sudden drama,
If there is something bout me u don't like, Bae shey u for don tell me tete!
Than to come dey play me offside
I turn around and come dey use me dege!
I say...!!?!!
Na thunder go answer u
Na amadioha go judge u for mi
And I go carry u go Benin city
And all the witches go follow u for me
I say na karma answer u
Na ogun wey go judge u for me
For this emotional calamity
Life no go forgive u for me
Na then u go know say....
Eeeehh! Man no fit be Jesus
Cuz the matter don serious
All things we see wey no change us
And the grind wey no Bend us
Eeeehhh.. see Man no fit Jesus
Cuz the baba Don finish work
Na all the things we see wey no kill us
As I dey strive to make am,
I begged u make u pray for me isi MBA
Make u dey for me, eeh eh
Man dey press dey pray to pick bah
Beg u make you show am way isi MBA
Okwa 1 update eeh eh
But if we finally come make am
Don't u come and go funny nah nah!
Cuz
Na thunder go answer u
Na amadioha go judge u for mi
And I go carry u go Benin city
All the witches go follow u for me
I say na karma answer u
Na Ogun wey go judge u for me
for this emotional calamity
Life no go forgive u for me
For oladem wey no want make we turn up!
Oladem wey no want make we chop up
Ah swear o,
See man, ah swear o
Ah Swear o...
The hate is real
These folks are mean ah swear o
Mannymen Wan be like Idi Amin ah swear o
For the bad government ah swear o
For my fake uncles ah swear o
Uh uh eh Ah swear o
For them back stabbers em
All the fake friends ah swear
Nah Nah no no
All my bad days'em ah swear
Yeah yeah yeah yeah
Na ogun wey go judge u for me.
Life no go forgive u for me
No no no no no