Elige una pista para reproducir
Omoge omogege omogege
U know say me I luv you no be play play
Anytime wen u want sumone I'll be there
Anytime wey u want oh I go pay oh no no
Don't throw the luv wey I give on my face
On my way to Ur place make we fit the relate
Make I give u my sweet sugarcane onome
She say boy it's over but I know say Na joke
u dey cause I know say u too like jangleover
All the things way I u do way I do e no clear
Girl u do me kpakorokpa korokpa korokpa korokpa
Why u go fine like mamiwater
Baby girl what do u think so far on my mind oh yeah
Baby wine to my song oh wine to my song oh onome onome
I go give u thing way u want no be ojoro onome onome
I dey call Ur name cuz I know say my heart dey go low onome onome
Oh my babe wine to my song oh wine to my song oh onome onome
(Instrument)
Onome onome
(Instrument)
Onome onome
(Instrument)
Onome onome
(Instrument)
Onome onome
Why why why baby why why why
Why u dey make my heart to dey fly
Girly my heart no organised
Come fix am make I feel alright
In my mind is so low me I no fit come dey ride solo
Come to my room Oya go down low
My olosho ooh
She say boy it's over but I know say Na joke u dey cause I know
say u too like jangleover All the things way u do way I do e no clear
Girl u do me kpakorokpa korokpa korokpa korokpa
Why u go fine like mamiwater
Baby girl what do u think so far on my mind oh yeah
Baby wine to my song oh wine to my song oh onome onome
I go give u things way u want no be ojoro onome onome