Elige una pista para reproducir
Onwero
O Stahgee N'ekwu
Better days cctivated
Don't touch my brother ( brother, brother )
Oh Me ah no get another ( Other, Other )
Where you dey When we seat for gutter? (For Ojuolegba )
So many things been bother (Me and my brother )
Dem don mess up de matter
Dem want to Fall my brother
On top the matter
Police de shout, I no fit talk, I no fit Utter ( One word )
Obey the Order
Something, Something, Something, Something
Nack my Bruh for ground
I shout, I cry,man I turn my side, Na Olokpa full my side ooo
So many things wey dey sup right here
Una no fit shout Oga (Oh no Oga )
Dem wan fall my brother ( brother, brother )
Me ah no get another ( other, other )
Where you de, When we seat for gutter? ( gutter, gutter)
Forget the fight me I love my brother ( man I love my brother )
Me and you don see many things
Had life and solve what It is
Fought over so many things
Man went through so many things
cll this things i understand
I still be your brother
Ten toes am by your side
Them no fit pause your Vibe
Me and you don see many things
Had life and solve what It is
Fought over so many things
Man went through so many things
cll this things i understand
I still be your brother
Ten toes am by your side
Them no fit pause your Vibe
Don't touch my brother ( brother, brother )
Oh Me ah no get another ( Other, Other )
Where you dey When we seat for gutter? (For Ojuolegba )
So many things been bother (Me and my brother)