Elige una pista para reproducir
Faraway
Let the waves of the ocean of peace come take me faraway
Make it wash away
Anything wey go stop my hammer eh
Let the waves of the ocean of peace come take me faraway
Make it wash away
Anything wey go make me trabaye
Bills don dey try to take my life
Which way man wan con dey take survive
Going crazy on a low low
How I wan do I dunno
But I know I wan blow
But the thing don start to dey choke
On your mark set ready let's go
Faraway
Let the waves of the ocean of peace come take me faraway
Make it wash away
Anything wey go stop my hammer eh
Let the waves of the ocean of peace come take me faraway
Make it wash away
Anything wey go make me trabaye
Dreams wey I dey get e don dey fear me
Tears in my heart e no dey empty
Burden on my back
I want the burden on my neck piece
Wetin I fit do before I fit to get peace
Before I fit to get sleep
I shine bright even tho na me be black sheep
Riding in a taxi
You don't really see the view when you're chilling in the backseat
So the place I want to go now
Show me the way I want to know now
Can't deny I want to come down
I don forget the road to go my Hometown
So the place I want to go now
Show me the way I want to know now
Can't deny I want to come down
I don forget the road to go my Hometown
Faraway
Let the waves of the ocean of peace come take me faraway
Make it wash away
Anything wey go stop my hammer eh
Let the waves of the ocean of peace come take me faraway
Make it wash away
Anything wey go make me trabaye
Faraway
Far far faraway
Faraway
Far far faraway
Faraway
Far far faraway
Faraway