Elige una pista para reproducir
Foolish ass nigga
Jonziin start the party right now
Fine ladies move your body now
Everybody wanna party
Lose control
Jonziin start the party right now
Fine ladies move your body now
Everybody wanna party
Lose con
Lose control
Jonziin cook you say e no sweet
Na turkey money go kill am
Anywhere you carry eyes see tewo tewlzy
Hold e shokoto go bill am o
Everything I'm touching is gold ah
Mansa musa o
Who be that one wey say make i no chop am
Chop am like samosa o
She dey lose control
Daddy make her lose control
Anytime she de dey your side
You dey treat her well
She dey like compose
And her daddy make her lose control
She dey lose control
Anytime she de dey your side
You dey treat her well
She dey like compose
With you she dey like compose
With me she dey lose control
How i hit from the back when she touch her toes
Amapiano and i still drop flows
Big smile
Baby strike a pose
Make i ya the photo
Step with the sauce no ajinomoto
The way she dey ride she dey move like moto ye
Baby girl make we step outside
I got the OZ on me
Never worry bout the 3.5
Blanco bay when I'm with my guys
You know the lifestyle cost
We already been don pay the price
He a gunner no be declan rice
You only get one chance
If you lucky you fit get am twice
Pray for six when i roll the dice
It's the blvq strt chef
This gbedu na to make you dance
Jonziin cook you say e no sweet
Na turkey money go kill am
Anywhere you carry eyes see tewo tewlzy
Hold e shokoto go bill am o
Everything I'm touching is gold ah
Mansa musa o
Who be that one wey say make i no chop am
Chop am like samosa o
She dey lose control
Daddy make her lose control
Anytime she de dey your side
You dey treat her well
She dey like compose
And her daddy make her lose control
She dey lose control
Anytime she de dey your side
You dey treat her well
She dey like compose
Daddy make me lose control
Lose con
Lose control
Daddy make me lose control
Lose con
Lose control
Jonziin start the party right now
Fine ladies move your body now
Everybody wanna party
Lose control