Elige una pista para reproducir
Girl you are special oh
Oh yes you are natural oh
Where you wan go make I follow
I go hold you gidigba girl you no go fall oh
Say international she know how to fashion die
She gat that bigi bigi money as if she be Otedola
Oh oh oh, girl you no you fool puff panda (Oh oh)
You are the baddest no need protest
No gyal fit to contest
You haffi make the boy dem confess (Hmm)
Baby girl come first
Burn it up like fire
Sound it like a town crier
Girl say you take me higher (Hmm)
Say me no go ever calm down nor nor
Burn it up like fire
Sound it like a town crier
Girl say you take me higher (Hmm)
Say me no go ever calm down nor nor
I Dey mediate oh (Oh oh)
I Dey mediate (Ah ah)
I Dey mediate oh
I Dey mediate in your body eh
Girly what's up
Girly wetin pa?
You fit to killi man but you no be cannibal
You are move like a snake shay you be animal?
And if you steal my love I no go call you criminal
I be the girl fi di boys dem
And you know say mi Baddest
For my plan you Dey come first
I love you die I go confess
Boy you know you complete me
For my soul you totori mi
I'm in love with your whole body
You too fine you Dey confuse me
Boy you know you complete me (Han Han Han)
For my soul you totori mi (Han han han)
I'm in love with your whole body
You too fine you Dey confuse me
Burn it up like fire
Sound it like a town crier
Boy say you take me higher
Say me no go ever calm down nor nor
Hot like fire
Sound it like a town crier
Boy say you take me higher
So mi no ever come down no no no
I Dey mediate oh
I Dey mediate
I Dey mediate oh
I Dey mediate in your body eh
I Dey mediate oh (Kikudenkusha)
I Dey mediate (Lekwa something)
I Dey mediate oh (Hadde)
I Dey mediate in your body eh