Elige una pista para reproducir
Dem Dey ask say If I fit flow for this beat
Dem talk say dem need proper artist for this beat
Dem no know say na bullDozerX wey de on this beat
and after cooking they must surely eat
Yeah (Yeah)
Let's Go (Let's Go)
Uh
yeah
uh
yeah
You know what time it is
It's time to party
No dulling around say your say get up
Abeg bros wetin de (Let's go)
Shayo dey, bottles dey
DJ turn the sound up (Sound up)
girlies dey, energy dey
Na so we dey move crowd (move crowd)
No dulling, we dey vibe all day
Girlie whine slow, mandem craze
Fine gyal dey move, body like parade
Energy high, we dey celebrate
Raise cup, pop-up, no stress (no stress)
Wine waist, no do me finesse (finesse)
you know say, i want that ass (that ass)
Shake yansh, make e bounce, no rest (no rest)
Body dey shake, omo i wan test (wan test) Gyal know say she be baddest (baddest)
Yeah,Yeah,Yeah,uh-huh,Yeah,huh
Check am, yeah
Check the lights, city bright
Na celebration everywhere
Feel the beat, move your feet
We dey scatter ground, no fear(fear)
Pop champagne, spray the money
Na enjoyment we dey carry
No stress, only flex(flex)
Na the groove we dey manifest(manifest)
Shayo dey, bottles dey
DJ turn the sound up (Sound up)
girlies dey, energy dey
Na so we dey move crowd (move crowd)
No dulling, we dey vibe all day
Girlie whine slow, mandem craze
Fine gyal dey move, body like parade
Energy high, we dey celebrate
Drinks dey flow, lights dey shine (shine)
Boss drop jam, everything align
Shorty dey whine, body too fine
Na so we scatter, line by line
No de sleep, we drink all night
Gyal bend low, make the place ignite (ignite)
Vibes on top, we don't need no sign(no sign)
Money go rain, everything divine (divine)
Crew too clean, we steady in time (time)
Na celebration, no decline (cline)
DJ spin back, replay that line (line)
Energy mad, e dey redfine (redfine)
Shayo dey, bottles dey
DJ turn the sound up (Sound up)
girlies dey, energy dey
Na so we dey move crowd (move crowd)
No dulling, we dey vibe all day
Girlie whine slow, mandem craze
Fine gyal dey move, body like parade
Energy high, we dey celebrate
Oya dance, dance, dance, dance
We go party till the morning light
Bounce, bounce, bounce, bounce
Na the rhythm wey go sweet your mind
Turn up, turn up, turn up, turn up
Everywhere we go we run the town
Party vibez, party vibez
party vibez, party vibez
Nothing fit to slow us down
Oya dance, dance, dance, dance
We go party till the morning light
Bounce, bounce, bounce, bounce
Na the rhythm wey go sweet your mind
Turn up, turn up, turn up, turn up
Everywhere we go we run the town
Party vibez, party vibez
party vibez, party vibez
Nothing fit to slow us down
Shayo dey, bottles dey
DJ turn the sound up (Sound up)
girlies dey, energy dey
Na so we dey move crowd (move crowd)
No dulling, we dey vibe all day
Girlie whine slow, mandem craze
Fine gyal dey move, body like parade
Energy high, we dey celebrate