Elige una pista para reproducir
Kalu Kalu!
As I just Dey like this
I thank GOD for another day oo
Dem won be like me
Buh dem no fit run my race oo
And I stand strong shoye
Koma si eni Keni to ye oo
Ise mii loye
Ise eni Keni loye oo
On GOD!
How many times I count my blessings
On GOD!
Balance it up and run your race
On GOD!
How many times I count my blessings
On GOD!
On GOD yeah, I run my race
On God!
Count all your blessings
God bless are plenty
No time for stressing
Bad Man I'm flexing
Count all your blessings
God bless are plenty
No time for stressing
Bad Man I'm flexing
I don try ooo
I thank GOD
I survived oooo
I got gees for ma back o
I no fit slack ooo
But I'm in charge ooo
Dem Dey call me Eminado
As Omo ope oo
Tele mii jaa lo
Tele mii tele mii
Jaa lo
Up town baby mii
Jaa looo
Dem don go dey call ekelebe
Person go dey dull the party
Awon temi want to party
Party till the early morning
(Dem don go dey call ekelebe)
(Person go dey dull the party)
(Awon temi want to party)
(Party till the early morning)
On GOD!
How many times I count my blessings
On GOD!
Balance it up and run your race
On GOD!
How many times I count my blessings
On GOD!
On GOD yeah, I run my race
Oh ee, Oh ee, Oh ee, Oh ee
Count all your blessings
God bless are plenty
No time for stressing
Bad Man I'm flexing