Elige una pista para reproducir
Hmm ah ah
Hmm ahah
Gat alot of things wey dey bother me for mind
Python Aree
And d major one for me is a way of to survive
Alfa omega (Amen)
Answer prayer
Jekaranu gba (Amen)
Make we no suffer
Alubarika (Amen)
Biggy raba
Tell Veronica (Amen) to see me later
Alfa omega (Amen)
Answer prayer
Jekaranu gba (Amen)
Make we no suffer
Alubarika (Amen)
Biggy raba
Help me tell Anita (Amen) to see me later
(Hmmm mmmm)
Majaye oooo
Igba melo gan ni alo laye oo
I'll party after party o
Chicken change l'owo inu kolo yen kole ra ile oo
(HMmmm mmmmm)
Majayemi, igbamelo gan ni alo laye yi
Wetin I dey reason na to get money
Mansion for daddy
Oko bogini fun mummy mi
Alfa omega
Answer prayer
Jekaranu gba
Make we no suffer
Alubarika
Biggy raba
Tell Veronica to see me later
Men I gat a lot of things, I Dey think
Wey dey bother me for mind (for my mind)
And d major one for me is a way of to survive (Man dey try)
Pray for grace
Pray for grace
Live your life, never underrate
Don't you forget, ma ma shey gbagbe
Say your worst enemy is lives with you all day by day
What's popping?
Somebody turn me on
Am vibing, emi mimon bami Lo
Taka oshi si awon enemy gan
Oriburuku olohun konije kojetiwa
Alfa omega
Answer prayer
Jekaranu gba
Make we no suffer
Alubarika ahh
Biggy raba
Tell Veronica to see me later
Men I gat alot of things, I dey think
Wey dey bother me for mind (for my mind)
And d major one for me is a way of to survive
(Man dey try)
I don run kata kata
I Dey run kiti kiti
I Dey find many dollars
I Dey want billi billion
Hmmm mmm majaye ooo
Igbamelo gan ni alo laye o
I'll party after party
Chicken change l'owo inu kolo yen, kolera Ile o
Hmm mmm
Majaye mi
Igbamelo gan ni alo Laye yi, wetin I dey reason na to get money
Mansion for daddy
Oko bogini fun mummy mi
(Amen-AAMEN)
(Amen-AAMEN)
(Come make we gyrate oh)