Elige una pista para reproducir
Shine bright like a morning star
Girl na you I Dey call no be Monica
Hello sister nice to meet ya
Can I get your number or if na your insta
Fine girl ma fi mi ga pa
Calm down no Dey show pattern
You know say na you wey I want
You know say na you wey I wan oo for my life
Ride with me and never let me go
Stay with me with me and never let me down
And if na your case I go come
If na your case I go come I go fight takwando
If na your case I go come
If na your case I go come I go fight kungfu
Omo na you I Dey fall for
Anytime I see you girl you put me into smiles
Omo dun bi oyin
Jeka jo le ka ma ju bi omi
Odumaradun mi
Jowo gbesumo mi ka ma gumbody
Ride with me and never let me go
Stay with me with me and never let me down
And if na your case I go come
If na your case I go come I go fight takwando
If na your case I go come
If na your case I go come I go fight kungfu