Elige una pista para reproducir
Yeah yeah yeah
Ooo
Yeah yeah yeah
I left my life came with you
On a journey that you said we go collide on
Omo you tell me say you go dey ride on
No stopping baby we go fire down
I no know wetin you go find for sokoto sokoto
But e dey inside your shokoto
I no know wetin you go find for shokoto sokoto
But e dey inside your shokoto
Don't you worry i get the message you are passing
I go withdraw my energy now
If i follow your ladder baby boy i go fall fall
No be everybody you fit replace for life
I no know wetin you go find in sokoto sokoto
But e dey inside your shokoto
I no know wetin you go find for sokoto sokoto
But e dey inside your shokoto
I left my life came with you
On a journey that you said we go collide on
Omo you tell me say we go dey ride on
No stopping baby you go fire down
Lies everything wey you tell me lie
You don forget who dey dey your side
Early momo and middle of night
When you no fit sleep i dey o
You no fit breath i dey oh
Like oxygen give you life again