
Faaji kokoko Faaji
On me kokoko faaji
We wanna faaji
Kokoko
Faaji
We wanna faaji
Kokoko
Faaji
We wanna faaji we no send any body
We wanna faaji o kokoko faaji
We wanna
Koko komaro
Komia komia koma roll
She wan turn me to commando
And she say she wan make me I command o
Go low go down low
The way you Dey make kiti go down low
E Dey high me like soprano
And she say that wan party all night long
We wanna faaji
Kokoko faaji
We wanna faaji o
Kokoko
Faaji
We wanna faaji we no send any body
We wanna faaji o kokoko faaji
We wanna faaji
Kokoko faaji
We wanna faaji o
Kokoko
Faaji
We wanna faaji we no send any body
We wanna faaji o kokoko faaji
Balling every day men
Party like yesterday men
When I pray say amen
I wan get money like jay man
20 bottles on me
Baddies Dey call me honey
Because of this money
Is plenty hunnids hunnids
Dulling ko kan mii
Mafi lokulo lor me
I roll my 6 all in
You talking shii ko kan mii
We like to faaji jijiji
Faaji
We wanna party tititi
Party
We wanna faaji
Kokoko faaji
We wanna faaji o
Kokoko
Faaji
We wanna faaji we no send any body
We wanna faaji o kokoko faaji
We wanna dance like pocolee
Labadi
O ma jo madi